Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

RunTown Ft Davido – Gallardo

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from RunTown Ft Davido which they titled Gallardo. Douglas Jack Agu, better known by his stage name Runtown, is a Nigerian singer, songwriter and producer. Use this link below to stream and Download Gallardo by RunTown Ft Davido

WATCH VIDEO

Lyrics Of Gallardo by RunTown Ft Davido

Runtown
Davido lelele lelele eh

Eh eh Gallardo okwa Murcielago
Big boys no na Chicago
Monaco
Oh baby
She dey whine like tsunami
She fine like Victoria Kimani lelele
She carry Anamachi
Ifemu ibu Versace
Givenchy Roberto Cavalli

And the girls dem dey whine am le le le le le le le
And the girls dem dey like am le le le le le le le
See the way that she go down le le le le le le le
Number one on the countdown le le le le le le le

Oya mo ti de
Oya Kehinde
Oya Bolanle
Jeje dey whine am eh

Where dem dey when I dey for gutter
Where dem dey when I dey for street eh eh
Shey dem say I buy mansion for Tema
As e dey go put it on repeat eh eh eh

Ojuju calabar mama mi
Love the way that you grind on me
I dey gbadun your waist o
I dey like your way o
You dey put me for gobe o
Oya make you come make you show case o
I get money for my briefcase o
Now enter the place make we relate oh oh oh

Oya fi jo ko owo
Mofe kolemole ale lele
Emi ati iwon
Enter my Gallardo oh my Gallardo

Omo you confirm
Oya make I recharge
Baby no dey rewind idi idi for the behind

Oya where dem dey when I dey for gutter
Oya where dem dey when I dey for street eh eh
Shey dem say I buy mansion for Tema
As e dey go put it on repeat eh eh eh

Ogini Lamborghini
Aston Martin
I go pay you salary
Alhaji
Runtown bu alhaji eh eh
Wia ese na Abu Dhabi
look at my Ferrari

And the girls dem dey whine am le le le le le le le
And the girls dem dey like am le le le le le le le
See the way that she go down le le le le le le le
Number one on the countdown le le le le le le le

Oya mo ti de
Oya Kehinde
Oya Bolanle
Jeje dey whine am eh

Where dem dey when I dey for gutter
Where dem dey when I dey for street eh eh
Shey dem say I buy mansion for Tema
As e dey go put it on repeat eh eh eh

Oh oh
Oya fi jo ko owo
Mofe kolemole elelele
Emi ati iwon
Enter my Gallardo my Gallardo

Ogini Lamborghini eh eh
Ogini Aston Martin eh eh
T-spice eh eh
Lele le le le le
Lele le le le le
Eh eh

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â