Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

DJ Xclusive ft. Mr.Eazi & Flavour – As E Dey Hot

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by DJ Xclusive ft. Mr.Eazi & Flavour titled As E Dey Hot. Rotimi Alakija popularly known as DJ Xclusive or superstar Dj, is a Nigerian disc jockey, record producer, and entrepreneur. He was born on the 16th of October 1980, he was born in the UK to Nigerian parents. At a tender age, he came back to Nigeria to pursue a high school education at King’s College, Lagos.

Use the link below to stream and download As E Dey Hot by DJ Xclusive ft. Mr.Eazi & Flavour.

Lyrics of As E Dey Hot by DJ Xclusive ft. Mr.Eazi & Flavour

Intro
Omoge oya jekajo
As you whine to the beat
Oya go down low
(Go down low)
Make you come closer
Make we do the do
DJ Xclusive I say whadidu
(Whadidu)
As e dey hot oh
As e dey hot oh
Xclusive, eh (3x)
Xclusive
I don dey give dem as e dey hot
I no go stop I dey kill them
They must to comfey
I dey preach them like e be church
And my move just dey thump them like e be jot eh
Dema see say I be jolly just come
Before they know
They see say the jolly just won eh
Hmm, na who be the panya panya
Crisis
We be we be the panya pnaya
Commando, commando
Musically me I be commando
Form collabo to collabo
Give them leg over like Ronaldo
Hmm, any show we dey do
We dey sell out
Whether dem like am or not
We dey cash out
Mmm, na who be the panya pnaya
Xclusive
We be we be the panya panya
As e dey hot oh
As e dey hot oh
Xclusive, eh (3x)
Baby girl okwa munagi tonight
Carry me go anywhere you want tonight
Anywhere we enter dema go recognize
Love me tender, make me feel alright
Make me feel alright
The party dey go down
Mmanya dey go down
Umunwanyi everywhere
Point and kill carry go
Xclusive tuo down oh
Mr Flavour tuo down oh
Masterkraft tuo down oh
Ona tu oh
As e dey hot oh
As e dey hot oh
Xclusive, eh (3x)
As e dey hot oh (repeatedly)
Outro 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â