Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Davido – Check Am

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Davido which he titled Check Am. David Adedeji Adeleke, popularly known as Davido, is a Nigerian-American singer, songwriter, and record producer. Davido rose to fame after releasing “Dami Duro”, the second single from his debut studio album Omo Baba Olowo. In 2012, Davido won the Next Rated award at The Headies. Use this link below to stream and Download Check Am by Davido 

Lyrics Of Check Am by Davido 

Oh yeah Ck witti
Oh baby smash up on the man dem check am
Bring your body close for the man dem check am
She a gat the back she dey movement check am
Ah say e be number one for the movement check am

Your body fit to kill person
But something must to kill a man e ye uh huh
Omo Yoruba ni mi but I no be demon ooh
Rara oh I no be fallen angel

If to say I be Jew say I be Jew
How I for do how I for do e ye
When all the boodclout guys dem start to roju
If to say I be Jew say I be Jew
How I for do how I for do e ye
When all the boodclout guys dem start to roju

See my baby set o set o check am
E be Gucci bag for her waist oh check am
I know your baby bad mine badder check am
I say you’re rocking with the real don dada check am
Mirror mirror on the wall oh check am
You’re the baddest with your ball oh check am
I know your baby bad mine badder check am
I say you’re rocking with the real don dada check am

Kole possible no no
Toba fe lo gba iyawo mi
Ma ta so si be
You know the baddest like to shana si be
Kole possible no no
Toba fe lo gba iyawo mi
Ma ta so si be
You know the baddest like to shana si be

If to say I be Jew say I be Jew
How I for do how I for do e ye
When all the boodclout boy dem start to roju
If to say I be Jew say I be Jew
How I for do how I for do e ye
When all the boodclout boy dem start to roju

See my baby set o set o check am
E be Gucci bag for her waist oh check am
I know your baby bad mine badder check am
I say you’re rocking with the real don dada check am
Mirror mirror on the wall oh check am
You’re the baddest with your ball oh check am
I know your baby bad mine badder check am
I say you’re rocking with the real don dada check am

Kole possible no no
Toba fe lo mo baby mi
Ma ta so si bo
You know the man dem dey ma run up in there
Kole possible no no
Baby ma lo faraway mi
Ma ta so si bo
You know the baddest want to no wo si bo

If to say I be Jew say I be Jew
How I for do how I for do e ye
When all the boodclout guys dem start to roju
If to say I be Jew say I be Jew
How I for do how I for do e ye
When all the boodclout guys dem start to roju

Oh baby smash up on the man dem check am
Bring your body close for the man dem check am
She a gat the back she dey movement check am
Ah say e be number one for the movement check am
Check am check am

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â