Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Daddy Showkey – Girls Cry

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Girls Cry by Daddy Showkey. Daddy Showkey is a veteran Nigerian galala singer. His genre of music is called ghetto dance or simply ghetto. He was popular in Ajegunle in the late 1990s. He was born as John Odafe Asiemo but is known as Daddy Showkey all over the Ghetto. He hails from Olomoro Kingdom in Isoko South LGA of Delta State. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

Intro
Girls in africa girls in america
Grils in germany girls in italy
Girls all over the world na we dem want
Na we dem need na we dem want
Girls dem cry when dem see we in the desert ooi
Girls dem cry when dem see we in the desert
Girls dem cry when dem see we in the desert
Girls dem cry wen dem see we in the desert
Girls in africa uno fit show truth
Girls in america uno fit show truth
Girls in europe uno fit show truth
Girls in the east west north and south
Showkey dem want some of dem want tataman
Speaking rasta
Girls dem cry when dem see me ma dance all o
Girls demcry when dem see me na dance all o
I no dey pretending yes I no dey pretending
I no dey pretend looo yes I no dey pretending
Girls dem cry when dem see we in the desert oooi
Girls dem cry when dem see we in the desert
Girls dem cry when dem see we in the desert oooi
Girls dem cry wen dem see we in the desert
Cry o cry o the girls dey cry o
Cry o cry o the girls dey cry o
Cry o cry o the girls dey cry o
Cry o cry o the girls dey cry o
Raise your hand up in your head whyne to the bit
Feel me music and make me feel your sweat
Some of dem come dance and start snashing dem teeth
Abeg you allow no way make you move up your feet and jump to the bit
Make you play the music I will make it
So cry o cry o the girls dey cry o
Cry o cry o the girls dey crry o
Whyne sikdubidubi sikdabidabi whyne
Whyne she nanami nanami whyne
I no dey pretending yes I no dey pretending
I no dey pretending yes I no dey pretending
Girls in africa girls in america
Grils in germany girls in italy
Girls all over the world na we dem want
Na we dem need na we dem want
Girls dem cry when dem see we in the desert ooi
Girls dem cry when dem see we in the desert
Girls dem cry when dem see we in the desert
Girls dem cry wen dem see we in the desert
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â