Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Cuppy ft. Stonebwoy – Karma

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Cuppy ft. Stonebwoy titled KarmaFlorence Ifeoluwa Otedola (born November 11, 1992), professionally known as DJ Cuppy, or simply Cuppy, is a Nigerian disc jockey and producer. She is the daughter of Nigerian businessman Femi OtedolaShe grew up in Lagos and moved to London at the age of 13.

Use the link below to stream and download Karma by Cuppy ft. Stonebwoy.

Lyrics of Karma by Cuppy ft. Stonebwoy

[Intro: Stonebwoy]
Wai Wai Wai Wai
(You haffi Cuppy dat you know)
Yeah yeah
(Yah Mahhhn)
Agatage
Stonebwoy
Come fi show dem wagwan

[Verse 1: Stonebwoy]
Nobody can stop we now
See the love wey we get e just dey elevate
Virus can’t catch me now, see my software e be up to date
Girl you look so cool, make me wanna give you all and more
I feel your love so true, woman that’s all I’m looking for

[Bridge: Cuppy]
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

[Chorus: Stonbwoy & Cuppy]
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooha Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
Aaai Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma

[Verse 2: Cuppy]
Skibilibeng oo
You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu

You give me belle I go take am full
I meet your papa you go meet mine too
Them no give blessing we go run, go hood
The thing dey do me like a deja vu

[Bridge: Cuppy]
Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

Fine fine baby
Fine fine baby
I no go fit deny na you dey craze me

[Chorus: Stonbwoy & Cuppy]
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh Karma Karma Karma
Shey you no know say na me be your
Karma Karma Karma
You know know know know know

[Bridge 2: Stonebwoy & Cuppy]
Alright, then again
Whine fi me now now (now now)
Baby whine fi me now now (now now)
Whine fi me now now (now now)
Bounce fi me, whine fi me (aaaai)

[Chorus: Stonbwoy & Cuppy]
Karma Karma Karma
You got to know say na me be your
Karma Karma Karma
Oooh (oooh)
Ooooh

[Outro]
Why you laff for me face
Why you look at me like dat
You haffi Cuppy dat
Yah mahn, yah man
Cuppy dat 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â