Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Brymo – Patience and Goodluck

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Patience and Goodluck by Brymo.Ọlawale Ọlọfọrọ, better known as Brymo, is a Nigerian singer, songwriter and author. He started recording music in 1999 while in secondary school. He signed a record deal with Chocolate City in 2010 but was accused of breaching his contract with the label in 2013. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

If you get drunk e go be like say you don know enough
And if you smoke grass e go be like say you wan know a lot
But I know something wey you no know at all
Say to take time you go make time I talk am before before
Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait you go soon find am say
Good times go come around again
Patience and goodluck
Dem dey close like hair and skin
If you love somebody
Only to find say you no love them again
And the fire wey dey burn don quench
You no feel am again
Well me I know say the passion wey die
Fit to rise again
To take time you go make time
I dey talk am again and again
Some people talk say
Say to wait na a waste na pain
If you try you go soon find am say
Good things go come and here to stay
Patience and goodluck
Dem dey close like hair and skin
Some people talk say
Say to wait na a waste na pain
If you try you go soon find am say
Good times go come around again
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved