Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Blackface – Hardlife ft. Alabai

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Hardlife by Blackface ft Alabai. Ahmedu Augustine Obiabo, known by his stage name Blackface Naija or just Blackface, is a Nigerian dancehall, ragga, reggae singer and songwriter. Use this link below to stream and download this track

LYRICS

Intro:
Blackface Yah man
Alabai are you with me
Marvellous are you with me
Said it’s a hard life…
Wey we dey live oh, eh eh
I tire for this kind life
Wey we dey for this kind country

Chorus

It’s a hard life wey we dey live for naija
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija
Ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)

Verse 1 (Blackface)

Na so dem do dem chop our money go
Dem think sey me and you we no go know (na lie o)
See them as dem pass dey go
Blow their siren from Makurdi to otukpo
Chakoko Kwa eh
See as our life just dey bitter eh
‘Cause Our roads e bad
How can we be glad
When the children are suffering Everyday in ah we yard
Dem say e go better, e worse pass as e bad oh
Money no be dem own
Dem put am for dem backyard
After dem go say make we no light we jay,
Make we no know sey dem steal our pay
From here to Bombay
I say Which kain life we dey today
When we dey work and daily no pay I say
This government e bad oh, see as dem leave all the students and dem dey keep dem for Their house oh

Chorus

It’s a hard life wey we dey live for naija
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija
Use dem money plane to overseas dem ja oh
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)

Verse 2 (Blackface)

Nowadays everybody is living in pain
Work for 6 months salary go dey in vain
Dem wan scatter we brain, dem pack all the
Masses and put dem in a poverty train
Corruption na the order of the day
And the fuel scarcity e dey bring the country shame (no mind them)
After then dem go tell we what to do
When dem take the revenue
And drink liquor with dem crew yuh
Fire burn one, all of them wan
Embezzle we money And dey call we bloody fool
I say the youth na the time for we
To take the lead
No mislead a black family
What we need in society, just for dem to give we the basic amenities ’cause

Chorus

It’s a hard life wey we dey live for naij
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naij
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)

How can I live in a country
Where the light ain’t steady
Water don’t run and I can’t afford spaghetti
I don’t do deals cos they shady
When the thieves come to rob
Them the cops ain’t never ready (oh God)
I would have graduated 4years ago
And would I graduate now?
Only God knows
The economy of my nation is moving too damn slow
Nobody cares to know whether you catch a rhyme blow
Folks can’t afford 3 square meal
How damn then dem pay their bills?
Pot bellies up there don’t know how it feels
With pure raw skills, now I gat a record deal
I’ve got to say this from the heart
OBJ we don’t feel you
As a matter of fact, OBJ we don’t believe you
You don’t know exactly how it hurts we see you
We don’t need you
You gotta step aside please
We gat death traps on the high way
You expect us all to live on minimum wage
Sellers ain’t paid, brothers got to buy guns to go on rampage to rob his own way
Now the youths listen, we all know how you feel
We gat no remedy, we got to get up for real
So put your guns down and use your head
‘Cause someday I believe we’ll make this daily bread, cos

Chorus

It’s a hard life wey we dey live for naija,
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija,
Use dem money plane to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â