Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Bizzouch ft. Barry Jhay – Perfect

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Bizzouch ft. Barry Jhay which they titled Perfect. Barry Jhay is a 28-year-old singer originally from Ibadan, Nigeria. He was born Oluwakayode Junior Balogun on February 13th, 1993. Jhay is quickly becoming one of Nigeria’s most popular artists. In 2018, Barry Jhay won The Best New Act of the Year at City People Music Awards. Use this link below to stream and Download Perfect by Bizzouch ft. Barry Jhay

Lyrics Of Perfect by Bizzouch ft. Barry Jhay

Its bizzouch
Oh nah nah
Owiee

Abeg leave me make i live my life oo
Leave me make i live my life oo
Leave me make i leave my thing
My way my way no be ur way

Leave me make i live my life ooo
Leave me make i live my life ooo
Leave me make i do my thing my way
My way no be ur way

Oya we go kill dem with sound and
The riddim and the base dem go pai pai
Say dem no know nothing say dem no know Nada

Ti eba Gbori wa lasan she left ma pa Lori
Omo ti ekun babi ekun ni joo

I’m not perfect dont judge me
Broda i no judgiee
I just dey do my thing my way
Nobody perfect so dont judge me
Artist ooo
If u Neva do Nada before

Kaluku loni tie Lara
Eni ti ile move ba sha ni barawo
I get my own for bodi broda
U get your own too shogbo
So no dey judge me dont judge me

Otooto lawaye otooto lama rorun
Kosi eni to mose kosi eni to mose layee
Pesin different from pesin
Money different from money
Me i go live my life ooo
Brother better live your life ooo

Oya we go kill dem with sound and
The riddim and the base dem go pai pai
Say dem no know nothing say dem no know Nada
Ti eba Gbori wa lasan she left ma pa Lori
Omo ti ekun babi ekun ni joo

I’m not perfect dont judge me
Broda i no judgiee
I just dey do my thing my way
Nobody perfect so dont judge me
Artist ooo
If u Neva do Nada before

Omo no judge me
My brother my brother dont judge me
Ni tie Lara
Eni ti ile moba she ni barawo

Its bizzouch on the beat
Instrumental

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â