Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Ajebutter 22 – 4AM

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Ajebutter 22 which he titled 4AM.  Use this link below to stream and Download 4AM by Ajebutter 22

Lyrics Of 4AM by Ajebutter 22

Bumper to bumper traffic on Third Mainland bridge at 8: 30pm
Power cuts long fuel lines heat rash
Sweat pulling around the brow
Public transportation okada ands keke napeps
Olurun okay
Yeah
Lagos too dey hustle gotta wake up early
Lagos too dey hustle gotta wake up early
4am ni mo ti ji
Iya anybody ti o le ni kpe mi o ni lie
Lagos too dey hustle gotta wake up early
Lagos too dey hustle gotta wake up early
4am ni mo ti ji
Iya anybody ti o le ni kpe mi o ni lie

4am am out to go buy fuel for inside moto
Cause lights and traffic no dey smile like most of Kanye fotos
Shock absorber mi ti fe ku caused a lot of potholds
So i gotta drive slow even though the boy got skills like ninja turtles
Forte oil Forte oil Forte oil Forte oil gats to fill the tank
After after afterwards I gats to reach the bank
Mo wo Zenith so fun Janeth pe mo fe withdraw
Fell in love mhen na everyone wey dey for there wan come dey take picture
Started be getting bread with Ajebutter
Making jams we get more cake i kinda feel like a food monger
Working hard to get this bay I get show somewhere for Ojota
I Gotta come back to the one wey dey Lekki and kill them motherfucker
Traffic go slow so freaking late for my interview
Speed limit ain’t last man fuck you wanna see what you gonna do
Niggas I don’t really F you come dey buzz me from the blues
You asking for favors no need favoring you

Lagos too dey hustle gotta wake up early
Lagos too dey hustle gotta wake up early
4am ni mo ti ji
Iya anybody ti o le ni kpe mi o ni lie
Lagos too dey hustle gotta wake up early
Lagos too dey hustle gotta wake up early
4am ni mo ti ji
Iya anybody ti o le ni kpe mi o ni lie

I’m waking by 4 from another fight
I’m turning on the light no power supply
I open up the tap no water supply
So i enter room and do the rub and shine
Olopa fe dami duro
Mi de fe da won lowun
Olopa fe gbowo lowo mi
Mi de fe fun won little
Whatever happens in Lagos
Nobody can overtake us
Some of them turning to haters
Ni tori mo nowo ni papers
10times like 10times am spending money like ten times
I don’t make it back I don’t make it back
I’m spending money like 10times
Computer village just to sell the laptop
And Oluwole just to sell your passport
Am not a real gee am not an expert
But won ma lo si Ladipo just to sell the spare parts

Lagos too dey hustle gotta wake up early wake up early
Lagos too dey hustle gotta wake up early wake up early
4am ni mo ti ji
Iya anybody ti o le ni kpe mi o ni lie
Lagos too dey hustle gotta wake up early
Lagos too dey hustle gotta wake up early
4am ni mo ti ji
Iya anybody ti o le ni kpe mi o ni lie

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â