Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

AdekunleGold – Call On Me

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Adekunle Gold which he titled Call On Me. Adekunle Kosoko, known professionally as Adekunle Gold, is a Nigerian highlife singer, songwriter and graphic designer. He gained widespread attention after releasing the 2015 hit single “Sade”, a highlife cover of One Direction’s “Story of My Life”. Use this link below to stream and Download Call On Me by Adekunle Gold 

WATCH VIDEO

Lyrics Of Call On Me by Adekunle Gold

I do it for you oh baby
Anything for you oh baby

I’ve done the most to get your attention pretty girl
I’ve done a lot for your love baby girl
But e be like sey
You fancy bad boys darling
You say I’m cool but
You want bad boys honey
I go change for you
I go bad for you
I fit change my style
I go change for you
I go bad for you
I fit change my style

Call on me if you need somebody
Call my phone if you feeling freaky
Love me if you feeling me baby
I go dance for you if you feeling funky

(I do it for you oh baby)
(Anything for you oh baby)

Oh Girl make you gimme love
Gimme sweet love because
You dey live for my heart bebe
But you no pay rent
Fine girl no take me wash o
Sey I no dey posh o baby
Walahi I go be your lover
If you like make you form
I go change for you
I go bad for you
I fit change my style
I go change for you
I go bad for you
I fit change my style

Call on me if you need somebody
Call my phone if you feeling freaky
Love me if you feeling me baby
I go dance for you if you feeling funky

(I do it for you oh baby)
(Anything for you oh baby)

Call on me if you need somebody (somebody somebody)
Pe mi to ba feeling lonely (to ba feeling lonely)
Love me if you feeling me baby (o baby o baby)
I go dance for you I can be funky

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â