Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Adekunle Gold – Pablo Alakori

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Adekunle Gold which he titled Pablo Alakori. Adekunle Kosoko, known professionally as Adekunle Gold, is a Nigerian highlife singer, songwriter and graphic designer. He gained widespread attention after releasing the 2015 hit single “Sade”, a highlife cover of One Direction’s “Story of My Life”. Use this link below to stream and Download Pablo Alakori by Adekunle Gold

Lyrics Of Pablo Alakori by Adekunle Gold

Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya ooo
Person why get ambition no dey wait for manner oo

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother I beg ma ma ja le o abeg oo
A beg
Sister I beg no short cut oo abeg

You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush lo lo
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg brother a beg ma ma ja ole o
A beg sister abeg no short cut oo abeg

Ireje osi nu foto oun o se lomagba
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you ah
I’m sorry for you my brother
No play yourself oo
Time dey run o away

Wuru wuru to the answer
Wuru wuru to the answer ooo
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer ooo
Stop wasting your time oo
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Brother a beg ma ma ja ole o
A beg abeg sister abeg no short cut oo abeg

Oh na na na abeg o
Adekunle Gold abeg oh oh abeg
Para pa ra para abeg oo abeg

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â