Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yemi Alade – Bum Bum

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yemi Alade titled Bum BumYemi Eberechi Alade (born 13 March 1989), is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artists in Africa. She won the MTV African Music Awards for Best female in 2015 and 2016 consecutively and was nominated for Artiste of the Year in 2015, making her the first female to win the MAMAs for Best female consecutively twice and nominated for Artiste of the Year. Use the link below to stream and download BUM BUM by Yemi Alade.

Lyrics of Bum Bum by Yemi Alade

Ewo, Ewo

One for the party,
Two for the, two for the money
Three for the, three for the honey
Four for the, four when you shake your bum bum bum bum

See, see me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh, me I like to party
Party with the girls wey get body
Wey dey, go down when the music come up
You go down when the music come up
Them dey go down when the music come up
When the DJ give them, them dey turn up

Eh, say me I like to party
With Rashida and Nancy
See me, see me why me
Hold on not talking in bottles
Eh, eh say I like to party
With Shakira and Beyoncé for Miami
Eh, eh, eh I like to chill oh
Chilling with [?]

Go down when the music come up,
We dey turn up like say we are [?]
Turn up when the music come up
We are dadadidiri oh eh

One for the party
Two for the shawty
Three when we shake your bum, bum, bum, bum

See, see me I like to party
Party with the girls wey get body
Eh, eh me I like to party
Party with the boys wey get money
Wey dey go down when the music come up
You go down when the music come up
Them dey go down when the music come up
When the DJ give them, them dey turn up eh

See me whine, see me digbi low
See me dance to reggae and calypso
At all, at all na I’m bad oh
Follow me one day you go enjoy oh
Alhaja spray your money
make all the girls them worry
Oh baby make we jolly
today, today I naughty

Go down when the music come up,
We dey turn up like say we are [?]
Turn up when the music come up
We are dadadidiri oh eh

One for the party
Two for the shawty
Three when we shake your bum, bum, bum, bum

See, see me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh, me I like to party
Party with the girls wey get body
Wey dey, go down when the music come up
You go down when the music come up
Them dey go down when the music come up
When the DJ give them, them dey turn up

Mmmm, see I like the way you looking at me
Abeg look with [?]
Go down, swah
Go down to the rhythm and the bass
Oh jor, eh jor, oh jor, jor, jor, jor, jor

One for the party
Two for the, two for the money
Three for the, three for the honey
Four for the, four when you shake your bum bum bum bum

One for the money
Two for the, two for the money
Three for the, three for the shawty
Four for the, four when you shake your bum bum bum bum

Eh, eh me I like to party
Party with the boys wey get money
Eh, me I like to party
Party with the girls wey get body
Wey dey go down when the music come up
You go down when the music come up
Go down when the music come up
You go down when the music come up
Them dey go down when the music come up
You go down when the music come up
Yemi Alade
Yemi Alade
Efizzy Baby

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

1 Comment

  1. Anonymous says:

    Download Yemi Alade

    albams

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved