Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Waje – No Be You

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Waje titled No Be YouAituaje Iruobe, known professionally as Waje, is a Nigerian singer whose vocal range covers three octaves. She first gained recognition after being featured on the remake of P-Square’s “Omoge Mi”. Waje was also featured on the duo’s 2008 hit track “Do Me”. Moreover, she contributed vocals to Banky W’s “Thief My Kele” and M.I’s “One Naira“. In 2016, Waje was one of the four judges in the inaugural season of The Voice Nigeria. Use the link below to stream and download NO BE YOU by Waje.

Lyrics of No Be You by Waje

No be you talk say you will be here to stay,
You no go take my heart play,
Na only you and me go do
No be you talk say it’ll be you till the sun comes down
I’ll never wear a frown
You’ll love me till we’re down

No be you talk say this one go be for life
Say you no go ever lie
And you’ll always be mine
No be you talk say this love go never die
Say you will always try
See water wan commot for my eye
Cos you wan goo…

People tell me say na so so lie you dey lie
This one na fools paradise
Sister abeg open your eyes
Family talk say they don’t like the way i feel
No no no Waje this can’t be real
Baby you tell me to chillf

i tell them you talk say this one go be for life
Say you no go ever lie
And you’ll always be mine
i tell them you talk say this love go never die
Say you will always try
See water wan commot for my eye
Cos you wan goo.

I gave you my love and you no appreciate am
I gave you my heart and you carry am go break am
You don turn me to woman wey no get shame
Since you’ve been gone i’ve not been the same
You promised to love completely
Forever throughout the stormy weather
Where is the love that you promised me
Wetin you mean when you leave me behind

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved