Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Victor AD – Red Eye

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Victor AD titled Red EyeVictor Adere (born 2 August 1993), better known as Victor AD, is a Nigerian singer and songwriter. Victor began his music career in early 2014. He has worked with producers such as Kulboybeat, Kizzybeatz, ID Clef, Mr Nolimitz. Victor AD’s first music release was “Jowo”; the song became a theme song for Radio Continental. In 17 June 2018, Victor AD released the single “Wetin We Gain“, and was discovered by the management company Longitude Promotions in 2018. The music video for “Wetin We Gain” has garnered more than 9 million views on YouTube. Use the link below to stream and download RED EYE by Victor AD.

Lyrics of Red Eye by Victor AD

[Intro]
It’s Kel P vibes
Red Eye ye ye
It’s Victor AD na na na yeah
Spiritual

[Verse 1]
Ah! Small boy Small boy
When you call out on the beat omo na biggie man
Rough boy Rough boy
You suppose know say Warri dey the back of the biggie man
Hard boy Hard boy
So when it comes to the flow I say omo na Jiggy man
No vex, No vex
Cause when you see the red I just know say na para man

[Pre-Chorus]
Them no know my story
No know my story eh eh eh
Them only the glory
Them only the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma like say you self never para

[Chorus]
If na wahala them want
Make them talk
If na justice them want
Make them talk
If na peace wey them want
Make them talk
Anything way them want
Make them talk
We no dey fear nothing oh eh eh
Na dem go call out to something oh eh eh
Omo say we no dey fear nothing o
Na dem go call out with something oh eh eh
Oya go ask about me eh

[Verse 2]
Ehh
Them think say them stubborn
But I go show them say my guys here we stubborn pass them o
Them think say them wise
And I go show them say for here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
Ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars

Small boy Small boy
When you call out on the beat omo na biggie man
Rough boy Rough boy
You suppose know say Warri dey the back of the biggie man
Hard boy Hard boy
So when it comes to the flow I say omo na Jiggy man
No vex, No vex
Cause when you see the red I just know say na para man

[Chorus]
If na wahala them want
Make them talk
If na justice them want
Make them talk
If na peace wey them want
Make them talk
Anything way them want
Make them talk
We no dey fear nothing oh eh eh
Na dem go call out to something oh eh eh
Omo say we no dey fear nothing o
Na dem go call out with something oh eh eh
Oya go ask about me eh

[Outro]
Them no know my story
No know my story eh eh eh
Them only the glory
Them only the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma like say you self never para

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved