Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya Ft Raskimono – Dem No Like Me

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya Ft Raskimono which they titled Dem No Like Me. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download Dem No Like Me by Timaya Ft Raskimono

Lyrics Of Dem No Like Me by Timaya Ft Raskimono

“Dem No Like Me”
(feat. Raskimono)

(Young B)
(Leggo)

Timaya and Raskimono
Dem say we don kolo
Everybody know

Dem no like me, me no like dem
Dem be my enemies and me not their friend
Dem no like me, me no like dem
Me no send, me no send, me no send una dem

Dem no like me, me no like dem
Dem are enemies and me not their friend
Dem no like me, me no like dem
Me no send, me no send, me no send una dem

Everybody now
Yei, omo my fact are key
Everybody man down to testing
This one is titled LLNP
Long Life and Pro-prosperity-perity

Dem say my first stabber was a fluker
But everytime I keep coming with the hook
See next thing dem are call me a crook
Say this kind of my talent I no read am inside book

Na Jehovah Nissi give me and I truly care
My people I no come here to decay
That’s why I no go earn any dues
‘Cause I don pay my dues
If you like make you say blues

First of all, I thank God, my God, for the place wey I dey today
First of all
(Yeah man)
First of all, I thank my fans and my family for where I dey
First of all, back then dem no know me but right now the people love me
First of all
First of all

Everybody upon the news
And the news and the rumours and the blues
Every things wey dem write about me
Dem are write that am so rude
Dem are say me am bad
That I no get polish and solutions
Everybody

Halai
Hala nobody when you’re hungry
See the people their eye too dey popping
Back then na so dem call me dirty
But right now am making dem say am naughty, yeah

Eledumare me I know I am silly
But you still dey bless this boy that is silly
So meaning, I am rugged, am so silly, am naughty
Everybody dem are complaining
But you still dey bless me yeah

Dem no like me, me no like dem
Dem be my enemies and me not their friend
Dem no like me, me no like dem
Me no send, me no send, me no send una dem

Dem no like me, me no like dem
My enemies and me not their friend
Dem no like me, me no like dem
Me no send, me no send, me no send una dem
(Raskimono)

(Sawala-le, Sawala-la-la-le-eh)
(Sawala-le, Sawala-la-la-le-eh)

Tell dem we dont’t like informants dem
Tell dem we don’t like backstabbers
Tell dem we don’t like back-biters
Tell dem we don’t like wicked people
Tell dem Olofofo people too
Tell dem we dont’t like informants dem
Tell dem

My fans are lovely
God go bless you
My family are lovely

Back then, right now
Them say me are their friend
Everybody back inna the days una pretend
Right now things don dey blend
See, everybody dem a wanna see the end
(Raskimono)

Me no like dem
Dem my enemies and me not their friend
Dem no like me, me no like dem
Me no send, me no send, me no send una dem

Dem no like me, me no like dem
My enemies and me not their friend
Dem no like me, me no like dem
Me no send, me no send, me no send dem
(Timaya)

Tell dem we dont’t like informants dem
Tell dem we don’t like backstabbers
Tell dem we don’t like back-biters
Tell dem we don’t like wicked people
Tell dem Olofofo people too

Tell dem we dont’t like informants dem
Tell dem we don’t like wicked people
Tell dem we don’t like backstabbers
Tell dem we don’t like sinful people
Tell dem we are loving people

Tell dem
Tell dem
(Tell it to dem rasta)
Tell dem we don’t like wicked people

I beg you
Tell dem
(Tell dem)
Timaya, move ya
Tell dem
Enough respect, Raskimono

 

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â