Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya – Bobby

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which he titled Bobby. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download Bobby by Timaya

Lyrics Of Bobby by Timaya

Awasaye
Put up your body everybody YungD
My ladies my ladies

See the way she dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey want to dey loose my head
The way she dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey want to dey loose my mind

All my ladies drop D doti e bobby
Baby shake up your bobby bobby e bobby
Everybody na legoo

Ararara rarara
Orororo rororo
Ararara rarara
I say orororo rororo
Legoo

I say now dem know me now
Dem no wan leave me now
Now dem know me now
The people dem love me now

Man getting naughty
See everybody get naughty
See the way dem a hear my music everybody
And the girls dem dey shake their bobby
Get naughty like you naughty
See don’t be like a dundee
Eh the way she wan the way she wan
Everybody want to getti down
Dotti eye lager
Eh you want it done
All my lady

Everybody everybody now
Dundee bombi e bombi
See all the ladies bombi bombi e bombi

The way she dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey want to dey loose my head
The way she dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey want to dey lose my mind

Ladies naughty naughty e
Eh baby naughty naughty e naughty

Ararara rarara
Orororo rororo
Ararara rarara
I say orororo rororo lager

Heys heys dem say me dey crase
That’s why me no look Uche face
Everybody get down loko
The people gon get down loko

Now dem know me now
Dem no wan leave me now
Now dem know me now
The people dem love me now

Now dem know me now
They wanna be me now
Now dem know me now
The people wanna hear me now

Say bobby bobby e bobby
Ladies shake up your bobby bobby e bobby

Everybody the way she dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey want to dey loose my head
The way she dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey want to dey lose my mind

I say bobby bobby e
All my ladies bobby e
Listen up now
Listen up now
Yan yan yan yan yanyan
Let’s go
Yan yan yan yan yanyan

See America Jamaica Naija
People dem want to dey gather
When dem hear my ayamba
The people dem want to dey dance a
Lepa orobo shanty and lepa
Nana hey
I say nana hey

Oya now your girlfriend want to dance
Your mama want to dance
That’s why me no take any chance
They want everybody to dance

I say now dem know me now
Dem no wan leave me now
Now dem know me now
The people dem love me now

Now dem know me now
Nobody know me ah
Now dem know me now
The people wanna leave me now

Ararara rarara
Orororo rororo
Ararara rarara
I say orororo rororo

Now dem know me now
Now dem eh eh
Now dem know me now
Legoo

Everybody now
The way I dey whine na na whine na na
Make me dey make me dey make me dey tua tua
You make and I whine na na
Make me dey make me dey make me dey tua tua tua
Lager

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â