Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Terri – On Me

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Terri which he titled On Me.Terry Daniel Akewe (Born 27th of May 1999), well known by his stage name, Terri Starboy is a Nigerian singer, songwriter, and performer. Use the link below to stream and download On Me by Terri

WATCH VIDEO

Lyrics Of On Me by Terri

Starboy
Baby gimme body
Cause e be like say say e don dey long
Ami no go funny
Cause I’ve been waiting on you like all night long

Baby say u jazz me (Jazz me)
I just know that that you’re the one
And e no go funny (Funny)
Cause I’ve been waiting on you like all night long (Yeah)

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na terr money
And I love way you dance baby put it on me eh

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance baby put it on me eh

Kind of loving no be one way then take play aha ha
No be joking na love way no go shake e oh aha ha
Tell everybody
Say na your side I go dey eh
Wetin you do to me?
This your love na gobe eh

Baby gimme body
Cause e be like say say e don dey long
Ami no go funny
Cause I’ve been waiting on you like all night long

No be say u jazz me (Jazz me)
I just know that, that you’re the one
And e no go funny (Funny)
‘Cause I’ve been waiting on you like all night long (Yeah)

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance, baby put it on me eh

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance baby put it on me eh

Shey you know
Shey you know
Say I no look their side at all ehh
And na your body way dey shack like alcohol

Girl shey you know
Shey you know
Say I no look their side at all ehh
And na your body way dey shack like alcohol, baby

Kind of loving no be one way then take play aha ha
No be joking, na love way no go shake e oh aha ha
Tell everybody
Say na your side I go dey eh
Wetin you do to me?
This your love na gobe eh

Baby gimme body
Cause e be like say say e don dey long
Ami no go funny
Cause I’ve been waiting on you like all night long

Baby say u jazz me (Jazz me)
I just know that, that you’re the one
And e no go funny (Funny)
‘Cause I’ve been waiting on you like all night long (Yeah)

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance baby put it on me eh

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance baby put it on me eh

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance baby put it on me eh

Oh put this booty on me
Anything way you want say it’s all on me (Aha)
My title na biggie money
And I love way you dance baby put it on me eh

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â