Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Solidstar  – Nigeria Future

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Solidstar which he titled Nigeria Future. Joshua Iniyezo (born November 8, 1988), better known by his stage name SolidStar Isoko or simply SolidStar, is a Nigerian singer, songwriter and performer. Use the link below to stream and download Nigeria Future by Solidstar 

Lyrics Of Nigeria Future by Solidstar 

Shabba

Country good or country bad
Man go chop
Cause man must wack
Na lazy man dey carry last
All I’m asking is ‘What’s the future of our children
Future of our children

I wanna know know know
Future of our children
What’s the future of our children
Future of our children
I wanna know know know
Future of our children

Wetin be the plan
Be the plan
Be the plan
Wetin be the plan
Be the plan
Be the plan

Huh
Looking at the face of the people
See them no get joy
Many people go school, serve and them no fit chop
Oh aih
Many people dying inside and them no fit talk
Oh aih
Many people enter street
cause guy man gatz buy wrapper for em mama

I cannot stop
I’m thinking I’m thinking about it
I cannot stop
I’m thinking I’m thinking about it
I no fit stop
I’m thinking I’m thinking about it
I no fit stop

Country good or country bad
Man go chop
Cause man must wack
Na lazy man dey carry last

All I’m asking is ‘What’s the future of our children
Future of our children
I wanna know know know
Future of our children
What’s the future of our children
Future of our children
I wanna know know know
Future of our children

Wetin be the plan
Be the plan
Be the plan
Wetin be the plan
Be the plan
Be the plan
 
Indomix
 

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â