Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Solidstar – Elegba

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Solidstar which he titled Elegba. Joshua Iniyezo (born November 8, 1988), better known by his stage name SolidStar Isoko or simply SolidStar, is a Nigerian singer, songwriter and performer. Use the link below to stream and download Elegba by Solidstar

Lyrics Of Elegba by Solidstar

Ah ah ah ah hmm
See na me get the melody ah
Wey go give you the remedy
Na me for the girls them
Mama call your daughter ohh
She don dey kpolongo
Na me she want follow go

All ma girls them for Miami
And the ones wey dey for New York
Dey call (Wey dey for New York)
Dey call dey call
Oya give them the melody ahh

Omo t’o l’aya t’o n to’ja
Mi o de fe fire (Fire)
Emi mo l’egba (l’egba)
Ma sa e l’egba oh ah uhn
Mi o local international
Ohh gash ah o l’egba
Ma sa e l’egba oh Lord

Give me the thing
Mbom sonpo rononi
Afonie the thing
Afonie the thing
Ah hmn
Give me the thing
Mbom sonpo rononi
Afonie the thing
Afonie the thing

All ma girls them for Miami
And the ones wey dey for New York
Dey call (Wey dey for New York)
Dey call dey call
Oya give them the melody ahh

Omo t’o l’aya t’o n to’ja
Mi o de fe fire (Fire)
Emi mo l’egba (l’egba)
Ma sa e l’egba oh ah uhn
Mi o local international
Ohh gash ah o l’egba
Ma sa e l’egba, oh Lord (You can call me Small Doctor aihn)

That girl dey to’ja mi aihn
She dey wa eja mi aihn
She want go Cotonou she no want cross
And she dey bother me aihn
If I call am sisi
She go tell me say am so busy aihn
Because of this girl mo lo join OPC aihn
Gamali o mali o gamali o na wah
We go play Mario Mario aihn
Till we tire aihn aihn
Call me Small Doctor akeweje oganla aihn
Abasi Mbom aihn wete kere bom
Ahh

Omo t’o l’aya t’o n to’ja
Mi o de fe fire (Fire)
Emi mo l’egba (l’egba)
Ma sa e l’egba oh ah uhn
Mi o local international
Ohh gash ah o l’egba
Ma sa e l’egba oh Lord

Omo t’o l’aya t’o n to’ja
Mi o de fe fire (Fire)
Emi mo l’egba (l’egba)
Ma sa e l’egba oh ah uhn
Mi o local international
Ohh gash ah o l’egba
Ma sa e l’egba oh Lord

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â