Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Slimmz ft. Ycee, Del B – Life

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Slimmz ft. Ycee, Del B which they titled Life. . Use the link below to stream and download Life by Slimmz ft. Ycee, Del B

WATCH VIDEO

Lyrics Of Life by Slimmz ft. Ycee, Del B

Hmm
Life
Hmm
Ti aye ba she e leshe o

E get how life be sometimes
E go throw you left, right, front, center
Are you gallant?

Ti aye ba she e leshe o
Sho ma tun aye she o
Taye ba ba le je ooo
Sho ma tunle she o
Ti’aye ba na en kumo yen
Sho ma su re te o

I don’t wanna know know know
Wetin eye don see before (before)
Everyman get him hustle
We don tey for that trouble

Wey don blow c4
Omo I might never go go go
Where you don go (before)
See na you geti muscle
But na me get the hustle wey don pay before

But life go dey play the game for your mind
Fit to tell you say it’s alright
To dey believe the hype for your life
Sometimes you don’t fuck with life

When it happens don’t be surprised
Na till then it clear for your eye
Some people fail to realise
Sometimes don’t fuck with life

Ti aye ba she e leshe o
Sho ma tun aye she o
Taye ba ba le je ooo
Sho ma tunle she o
Ti’aye ba na en kumo yen
Sho ma su re te o

O.g without exposure
Mehn na lie e dey lie
Young g got that exposure
Cus na fly I dey fly

I’ve been through it and I barely survived, yeah
I’ve seen it all that’s why I’m never surprised
Seen a kid lose his mom the same day he arrived
They ain’t have a heart to heart

They ain’t even seen eye to eye
I’ve seen a nigga struggle just to get nine-five
Now we gotta work 5-midnight
Trying to get right

Get it the right way
Niggas gotta do everything
Bosses want sexual favours
Girls getting fully butt naked

Just to earn minimum wage
I sit here steady looking for clarity
Niggas in my comment looking for charity
I just take my problems drown them in Hennessy
Oh, and baba god let my mama bury me

But life go dey play the game for your mind
Fit to tell you say it’s alright
To dey believe the hype for your life
Sometimes you don’t fuck with life

When it happens don’t be surprised
Na till then it clear for your eye
Some people fail to realise
Sometimes don’t fuck with life

Ti aye ba she e leshe o
Sho ma tun aye she o
Taye ba ba le je ooo
Sho ma tunle she o
Ti’aye ba na en kumo yen
Sho ma su re te o

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â