Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Skales – For You

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Skales  he titled For You. Raoul John Njeng-Njeng (born 1 April 1991), better known by his stage name Skales is a Nigerian rapper, singer, and songwriter Use the link below to stream and download For You by Skales 

WATCH VIDEO

Lyrics Of For You by Skales 

Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Na na na na na na

Girl I fit die for you
Do anything for you
Cross any bridge for you
No be lie I fit kpie for you
Girl I fit die for you
Do anything for you
Cross any bridge for you
No be lie I fit kpie for you
All because of your kpo kpo d yeah kpo kpo d
All because of your kpo kpo d kpo kpo d
All because of your kpo kpo d yeah kpo kpo d
All because of your kpo kpo d your international

Eh eh
He way she dey dance just dey make me dey mental
Oh oh
Anything she want na the thing I go render
Eh eh eh eh
If you roll with me girl your life e go better
Your life e go better
They can’t put asunder

I’m looking for a bad girl
Wey go fit to dey turn me on on on on
I’m looking for a girl with a big behind
Wey dey gbon gbon gbon gbon
Them go shake back when they hear this song
Odi don don don don
Kilonshele gan gan gan gan
Kilonshele gan gan gan gan

Girl I fit die for you
Do anything for you
Cross any bridge for you
No be lie I fit kpie for you
Girl I fit die for you
Do anything for you
Cross any bridge for you
No be lie I fit kpie for you
All because of your kpo kpo d yeah kpo kpo d
All because of your kpo kpo d kpo kpo d
All because of your kpo kpo d yeah kpo kpo d
All because of your kpo kpo d your international

Oh lord oh
Come and make we gum body
Oh lord oh
This girl wan kill somebody
Oh lord oh
Your body dey cause trouble eh
Cause trouble eh eh eh
I’m looking for a bad girl
Wey go fit to dey turn me on on on on
I’m looking for a girl with a big behind
Wey dey gbon gbon gbon gbon
Them go shake back when they hear this song
Odi don don don don
Kilonshele gan gan gan gan
Kilonshele gan gan gan gan

Girl I fit die for you
Do anything for you
Cross any bridge for you
No be lie I fit kpie for you
Girl I fit die for you
Do anything for you
Cross any bridge for you
No be lie I fit kpie for you
All because of your kpo kpo d yeah kpo kpo d
All because of your kpo kpo d kpo kpo d
All because of your kpo kpo d yeah kpo kpo d
All because of your kpo kpo d your international kpo kpo d

Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
One chance

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â