Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Simi – Love Don’t Care

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Simi she titled Love Don’t Care. Simisola Kosoko (née Ogunleye; born April 19, 1988), better known by her stage name Simi, is a Nigerian singer, songwriter and actress. Use the link below to stream and download Love Don’t Care by Simi

WATCH VIDEO

Lyrics Of Love Don’t Care by Simi

Mama call me oh
Just the other day
She said hello, hello, I’m talkin’ to you baby?
Somebody call me, he come dey tell me say
He see with omo Igbo tell me are you crazy

Girl are you foolish?
Shey Yoruba don finish oh?
Watin you dey do with Okoro?
Girl I’m your mother
You know that I know better oh
But my mama don’t know

That love don’t care
Who you be, where you dey from
Love don’t care at all
Love don’t care
Who you know, wetin you get oh
Love don’t care at all

Papa call me oh
Just yesterday
He said hello, hello, how you doing baby?
Your brother call me
He come dey tell me say
He see you with Mr. John, tell me are you crazy

Girl are you foolish?
Shey banker don finish oh?
Wetin you dey do with teacher?
Girl I’m your father
Your opinion doesn’t matter
But my papa don’t know

That love don’t care
Who you be, where you dey from
Love don’t care at all
Love don’t care
Who you know, wetin you get oh
Love don’t care at all

If I love you, If I love you
No be wetin you be, baby
Lo’mu ori mi wu (Lo’mu ori mi wu)
Love, oh
Make I see your love, oh

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

1 Comment

  1. salome Philip says:

    yes is true this songs really make since simi for life u will

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â