Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Simi – AYO

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Simi titled AYO. Simisola Kosoko (née Ogunleye; born April 19, 1988), better known by her stage name Simi, is a Nigerian singer, songwriter and actress. Use the link below to stream and download AYO by Simi

WATCH VIDEO

Lyrics Of AYO by Simi

Legendary beatz

My blessings come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch
For this life anything wey I want
Shey na mansion o shey na Porche o
Na me get am o amin
If friends dey doubt you no mind dem
If bad belle come make you bind dem
My time don come oo
Ayo wa ba le mi o

Ire ooo ire
Ayomide o ayo mi de
Everyday ooo showers of blessings rain on me

Shey na money wey u want oya o
Abi o fe ra moto o oya o
Time don come o o o
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o o
Ayo wa ba le mi o

Asiri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
A ni temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension no wahala
Tori ola wole owo tide o
Pounds anti Dollar temi ni o
Ayo atalaafia ko je temi o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If u believe o samin o ani ko samin o

Ire ooo ire
Ayomide o ayo mi de
Everyday ooo showers of blessings rain on me

Shey na money wey u want oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come e o o ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o ayo wa ba lemi o

Atewo ko mi a ro ko mi a ro atewo ko mi a ro
Olorire oya ko ma ro emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As u go money go follow
Before u ask God go answer
Ayo ayo ayo
Ayo sin mi dele o sin mi dele o
Ola Bamidele pararara

Shey na money wey u want o kowa o
Abi o fe ra moto o oya o
Time don come joy don come o o ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wole wa
Prosperity something lon gbe wa
And blessing calling o o ayo wa ba lemi o

Ore ore ore ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo ayo ayo
Ayo wa ba le mi o

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â