Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Praiz – Odo Yewu

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Praiz titled Odo YewuPraise Ugbede Adejo (born 8 March 1985), better known by his stage name Praiz, is a Nigerian multi award-winning R&B singer, songwriter, and producer. Praiz’s music career hit the limelight after he finished second runner-up at the maiden season of Project Fame West AfricaHe is best known for releasing hit singles like “Rich and Famous“, “Sisi” and “I Love You“. He is currently signed to Cicada Music. Use the link below to stream and download this track.

Lyrics of Odo Yewu by Praiz

Iye iye iye iye

Oh Lord of Mercy
Baby be my lover
Come make I pamper you
I go like be your maga
That’s why i sing this song for you
Eh, I de mad o!
Na you de mad me o!
Girl na you I want o!

Wetin a man go do?

See, I de form for you
As I dey, I no go form for you
I de form for you
I no go form for you
(Mamy mamy o!) de form for you
I no go form for you
Girl I swear to you
I no go form for you
Mammy mamy mamy o! Mamy o!
I de craze for your love o
Odo yewu
Mamy mamy mamy o! Mamy o!

I de craze for your love o
Odo yewu!

I pray
Say we go stay
Together baby forever
E be only you
E be only you
For my mind o

What you want me do
Anything for you
Girl I’ll do

See, I de form for you
As I dey, I no go form for you
I de form for you
I no go form for you
I de form for you
I no go form for you
(Mamy mamy o!) I no go form for you
I no go form for you
Girl I swear to you
I no go form for you
Mammy mamy mamy o! Mamy o!
I de craze for your love o

Odo yewu
Mamy mamy mamy o! Mamy o!
I de craz for your love o!
Odo yewu!

Eh I de mad o!
Na you de mad me o
Girl na you I want o!
Wetin a man go do

See, I de form for you
As I dey, I no go form for you
I de form for you
I no go form for you
(Mamy mamy o!) de form for you
I no go form for you
Girl I swear to you
I no go form for you
Mammy mamy mamy o! Mamy o!
I de craze for your love o
Odo yewu
Mamy mamy mamy o! Mamy o!
I de craz for your love o!.
Odo yewu!

DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved