Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Peruzzi – Gerrout

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Peruzzi titled GerroutTobechukwu Victor Okoh (born 5 December 1989), popularly known as Peruzzi, is a Nigerian singer, song writer and performing artiste. He began recording music at the age of 7.Though his signing to Davido’s DMW was being disputed at some point, Peruzzi is a front member of the 30 Billion Gang also known as 30BG, a group consisting mostly of Davido’s close associates such as Blacktycoon, Tunegee, B-Red etc. He rose to prominence after being featured on a song by Nigerian music legend 2Baba on a song called ‘Amaka‘. Use the link below to stream and download Gerrout by Peruzzi.

Lyrics of Gerrout by Peruzzi

Amaka, amaka e be like say you deyyyy… whine me
No dey whine me abeg, stop am

I just want to kolobi
Ogini
My baby
Ogini
No face
Ogini
No case

Your boyfriend no dey do you right
You still dey form for me
Gerrout
Taah
Gerrout

E don tey wey you do the do
You still dey gbe body
Gerrout
Gbe gbe gbe
Gerrout
Gbe gbe gbe

I just want to kolobi
I get kpa, I buy the hennessy
So make you no dull my energy
Cos as e be I don dey jealousy oh

I just want to kolobi
I get kpa, I buy the hennessy
So make you no dull my energy
Cos as e be I don dey jealousy

For youuuuuu
I go show myself oh
I go show myself oh

I get a million bucks wey I no need
I go like to spend oh
I go like to spend oh

For youuuuuu
I go show myself oh
I go show myself oh

I get a million bucks wey I no need
I go like to spend oh
I go like to spend oh

I just want to kolobi
Ogini
My baby
Ogini
No face
Ogini
No case

I just want to kolobi
Ogini
My baby
Ogini
No face
Ogini
No case

I don see say you no dey try
You just want the money
Gerrout
Move
Gerrout
Tapatapatapa

As I carry you matter for my head oh
You call me your padi
Gerrout
Lemmie know
Gerrout

I just want to kolobi
I get kpa, i buy the hennessy
So make you no dull my energy
Cos as e be i don dey jealousy oh

I just want to kolobi
I get kpa, i buy the hennessy
So make you no dull my energy
Cos as e be i don dey jealousy

For youuuuuu
I go show myself oh
I go show myself oh
I get a million bucks wey i no need
I go like to spend oh
I go like to spend oh

For youuuuuu
I go show myself oh
I go show myself oh
I get a million bucks wey I no need
I go like to spend oh
I go like to spend oh

Irock

Oya ji ji
Ji masun
Wey wey
Wey gele
Ja ja
Japa
Gbe gbe gbe gbe
Gbe gbe gbe

Oya ko ji ji
Ji masun
Mo ni ko wey wey
Wey gele
Oya ja ja
Japa
Gbe gbe gbe gbe

I just want to kolobi
Ogini
My baby
Ogini
No face
Ogini
No case
Be the bang

Ooooh ye ye
Lemmie know
Lemmie know

Lemmie know
Cos I just want to kolobi
And I don’t want to waste me time

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â