Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

OREZI – My Queen

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from OREZI which he titled My Queen. Esegine Allen, better known by his stage name Orezi, is a Nigerian musician from Delta State. He rose to prominence with his song “Rihanna” in 2013. In a chat with Showtime, ‘The Cooking Pot’ the singer revealed that in the Nigerian music industry, having talent without money is a waste of time.  Use this link below to stream and download this track My Queen by OREZI

WATCH VIDEO

Lyrics Of My Queen by OREZI

Baby girl I dey miss you I dey miss you
I no fit wait to see you I love you
Maka chukwu you go kill person
See my ATM take my pin oh
This your bakasi go wound pesin oh
Anything we you need let me know

If na money you want I gat it
Say na Gucci you need I’ll buy it
First class ticket to London I’ll buy it
Money no be issue

If na money you want I gat it
Say na Gucci you need I’ll buy it
First class ticket to London I’ll buy it
Money no be issue
I say no be issue.

Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh ololololo
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh
Ololololo oh

E be you wey dey burst my brain oh
And I go die if I no see you baby
Every night when I de alone na you

Makachukwu you go kill pesin oh
See my ATM take my pin oh
This your bakasi go wund person oh
Anything we you need let me know
If na money you want I gat it
Say na Gucci you need I’ll buy it
First class ticket to London I’ll buy it
Money no be issue
I say no be issue

Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh olololo
Ololololo olololol
Girl come be my queen oh
Ololololo oh

Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh olololololo
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh
Ololololo oh

Free the girl let her answer me on time you know
Sugarcane pappy dey here nah
Sexy girls freaking

Uh uh baby in my love
Girl I need you in my life
Would you be my queen baby baby

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â