Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Olamide – Sold Out

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled Sold Out by Olamide. Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian hip-hop recording artist. He records in Yoruba and English. In 2011, he released his debut studio album Rapsodi while signed to Coded Tunes. YBNL, his follow-up album, was released under his label imprint YBNL Nation.

Use the link below to stream and download Sold Out by Olamide.

LYRICS OF SOLD OUT BY OLAMIDE

Oya clear the road oh
We gallante and bold oh
Like ice water I go sell for hell
My guy we sold oh
Dem know the code
My good luck charm baby boo
Bia ne ba bia ne ba
Ymcmb aint gat nothing on moa
 
On moa on moa
You go fear oh
Stinking millionaire millionaire
Street credibility bu hundred percent
Agbero swag dey body we no dey send
And when you see me for your hood
Na brand new benz oh
Am talking million Dollars
Bros we no be set we no be set
Ekwa nkiruka and gladis
Dem see money they shout
Like say dem dey choir practice
Dem twerk like miley cyrus
Cause dem know the tactics oh
We no dey blow phoney for mouth
Na mathematics oh 10×1000
Oya clear the road oh
We gallante and bold oh
Like ice water I go sell for hell
My guy we sold oh
 
Dem know the code
My good luck charm baby boo
Bia ne ba bia ne ba
Ymcmb aint gat nothing on moa
On moa on moa
You go fear oh
Stinking millionaire millionaire
See all my guys they pull out
Kalanchi for no reason
We dey lowkey for Lagos
But we bad like OPC
Dem no dey mess with us
Cause we no be novice
Day and night we dey pull stunt
We them no fit see
Ada Ada no be bad girl ask Flavour
But she nice when she see us
She dey do us favours
When spiritual kongi
 
Attack my guy she be saviour
One day of favour better 10years of labour
Thank you Ada Ada
Love you so much
Oya clear the raod oh
We gallante and bold oh
Like ice water i go sell for hell
My guy we sold oh
Dem know the code
My good luck charm baby boo
Bia ne ba bia ne ba
Ymcmb aint gat nothing on moa
On moa on moa
You go fear oh
Stinking millionaire millionaire
Ona men
My belly dey sweet me
Chukwu Gozie egibej BJ yes
Una sample ofiaya
Ebu badoo
 
Bia ne ba bia ne ba
On moa on moa
You go fear oh
Stinking millionaire millionaire
Keep playing it yes uha
Aforongi l see
The badoo ni nas what shall l do without my fans
They know l love you like that
We huslters
Bia ne ba bia ne ba
On moa on moa
You go fear oh
Stinking millionaire millionaire
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/Sold-Out-Olamide-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â