Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Olamide – Remember ft. Kay Switch

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled Remember ft. Kay Switch by Olamide. Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian hip-hop recording artist. He records in Yoruba and English. In 2011, he released his debut studio album Rapsodi while signed to Coded Tunes. YBNL, his follow-up album, was released under his label imprint YBNL Nation.

Use the link below to stream and download Remember ft. Kay Switch by Olamide.

LYRICS OF REMEMBER FT. KAY SWITCH BY OLAMIDE 

Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch
Do not underrate us
Cos you don’t know what we will do
Move move

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?

See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem act like I’m thier hommy
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when me sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na
Ah owo tutun everyday
Aso tutun everyday
Bata tutun everyday
Show tutun everyday
Oh yea am getting paid
Oh mo ti elevate
See me now
Bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belongs to us
Hmm Jagaban

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?

Igba ti mo l’owo pelu aso ti n ma change
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey eruku toh package
To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange
Emi l’agba awo to n fi ase mu omi
I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Bo n gbo yoruba rapper imi w’ani barawo bansa
Rasta!
You know say me na bad man rasta!
Don’t you call me a acting man mana rasta!
Me na bad mana rasta!
Your smile bank account getting fast man
I no get answer to all your questions
Am all about my success, no question

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?

Big up to all my friends and fans and family
Big up to all the girls, Ann and charity
Big up to people wey I love in all the vantity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite Hypocrite!
Dem ma laugh with you now and frown at your back
Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
Dem ma chop with you now and start telling about
No bi so!
No bi so!
Dey wanna hold us slow
No bi so!
No bi so!
See as the thing dey go
I thank God for the dollars in the bank
I thank God say my brother na Dbanj
I thank God for the kind of life i’m living
I remember that was in the plan
Me tell them

Back when they hating me
Remember me stop underrating me
Remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me
Remember?
Back when dem hating me, dey never fi stop underrating me

Olamide Kayswitch 

 

 

DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â