Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Olamide – Nyarinya

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled Nyarinya by Olamide. Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian hip-hop recording artist. He records in Yoruba and English. In 2011, he released his debut studio album Rapsodi while signed to Coded Tunes. YBNL, his follow-up album, was released under his label imprint YBNL Nation.

Use the link below to stream and download Nyarinya by Olamide.

LYRICS OF NYARINYA BY OLAMIDE 

Yeah
My yarinya
No, ooh
I love my yarinya, dem say make I no marry her, eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
I love my yarinya them say make I no marry her eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
See I met her when I was broke

Before fame
Before all most y’all know my name
Before when I know get shame
There was no packaging I no get gain
Haba, shege, couldn’t afford to buy her bread Agege
The food I dey chop she dey bring dem
She no dey take me dey pose or dey denge
And after all pain that I pass through
You still dey motivate my hustle
Your friends and your family de force you, make you no follow me
Na me you pursue
I know I’ve changed a lot
But you still love me praise the Lord, eh
My future baby mama
I’m so sorry for all the drama
I love my yarinya dem say make I no marry her, eh

My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
I love my yarinya them say make I no marry her, eh eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
The very day that I met you
God bless
You gat a beauty of a goddess
Wonderful he made you, flawless
You are the queen of my heart, your highness
Ah, you know your boy is a bad man
But I’m always there anytime you call me
No shaking like 2baba
You are my African queen Annie Macauley
Ah, I see the fire in your eyes
Kai walahi your look can not ice
You know how much I want you faa
I love kissing your lips
Please don’t go far, ooh

Is very, very, very critical
A nigga like when we do it back of the car
Baby come here over give it to the nigga
We can do it in the presence of aunty Monica
I love my yarinya dem say make I no marry her, eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
I love my yarinya them say make I no marry her, eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
Always there for good
Always there ba mi l’orun
I seek in the motion

Flogged by faith
Robbed by time
Sensing a big ‘monition, woah
The time shall change
The time shall tell
For the love
For a soul that bless my world
Shall never fail, I love you boo
I gat real love for you no joke
And I will do anything for you

I love my yarinya dem say make I no marry her, eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
I love my yarinya them say make I no marry her, eh
My one in a million, anywhere I go me I go carry her, eh
I love my yarinya
Yarinya eh
I love my yarinya
Olamide 

 

 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â