Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Olamide – 2Baba Zone (Bonus Track)

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled 2Baba Zone (Bonus Track) by Olamide. Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian hip-hop recording artist. He records in Yoruba and English. In 2011, he released his debut studio album Rapsodi while signed to Coded Tunes. YBNL, his follow-up album, was released under his label imprint YBNL Nation.

Use the link below to stream and download 2Baba Zone (Bonus Track) by Olamide.

LYRICS OF 2BABA ZONE (BONUS TRACK) BY OLAMIDE

Pheelz mr producer
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
 
Oya; oh my God; they want to start again
They want to start to dey yarn; they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain
 
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Why you make the kids cry?
Why’ you killing one another?
Strong face for your brother, like Custom wey dey border
 
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother; cos’ I know someday, we go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white; no dey tell me you plain
Respect my point of view; no look me like am insane
Insane; ehh; no look me like am insane
Cos’ I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
 
Him plate; ehh; enough propaganda; tell them ‘Da Pada!;
What is good for the goose, is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go lose am
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
 
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
{Oh my goodness; oh ohh}
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my; oh my goodness; eh eh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/2Baba-Zone-Bonus-Track-Olamide-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE
 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â