Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

2Baba – Gaga Shuffle

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from 2Baba which he titled Gaga Shuffle. Innocent Ujah Idibia, known by his stage name 2Baba, is a Nigerian singer, musician, songwriter, record producer, entrepreneur, philanthropist, humanitarian, and activist. Prior to July 2014, he went by the stage name 2face Idibia. He is one of the most decorated and successful Afro pop artists in Africa. He is a celebrated African artist. Use this link below to stream and download this track Gaga Shuffle by 2Baba 

Lyrics Of Gaga Shuffle by 2Baba
Eh eh eh, ehn ehn
Hmn hmnn, na so, hmn hmnn
Ehn ehnn, ehn ehnn
 
As I want craze, (hmn hmnn)
I want involve you for my craze
Ehn ehnn, hmn hmnn, na so (eh eh eh)
As I want craze, ehn ehnn
I want involve you for my craze
Ehn ehnn, hmn hmnn
Oya oya, make we start to do the Gaaga Shuffle
Start to do the Gaaga Shuffle
Oya oya oya oya, make we start to do the Gaaga Shuffle
Ehn ehn, ah ahh, oh oh
 
Eh, start to do the Gaaga Shuffle
 
Eh eh, eh eh, na so, ehn ehnn
Ehh, I no go lie for you, I want to tell you truth
Anyhow wey the thing dey do you, make you know say
E dey do many other people too, eh ehh
Na Yaba Left we dey, and many people need Psychiatric Doctor today
Aih, so make we pia, make we pull up
Make we ready for the turn up
Everybody start to dey feel hiRate, aih
So, baby, follow me go now, follow me go
Make we start to dey run town
 
Anywhere we go, them startled like thunder oh
Heaven surrounds am, start to dey play me now
 
As I want craze
I want involve you for my craze
Ehn ehnn, ah ah (eh eh eh)
As I want craze, ehn ehnn
I want involve you for my craze
Ah ahh, eh eh
Oya oya, make we start to do the Gaaga Shuffle
 
Start to do the Gaaga Shuffle
Oya oya oya oya, make we start to do the Gaaga Shuffle
Ehn ehnn, ah ahh, ehn, start to do the Gaaga Shuffle
 
Ehnnn, ehh, oya start to do The Gaaga Shuffle
Make we start to bubble, as we dey bubble make we hustle
So when the money show, e go double, aih
No be small thing oh, everybody know the truth oh
And everybody get plan oh, tonight, tonight
 
Make we execute am oh
And as you get fire, light am, make them see
Make them no come dey start to bugga
No go think am because na rumours spoiler
 
Oya, as I want craze, ehh
I want involve you for my craze
Ehn ehnn, ah ah (eh eh eh)
As I want craze, ah ahh, eh ehh
I want involve you for my craze
 
Eh eh, na so
Oya oya, make we start to do the Gaaga Shuffle
Start to do the Gaaga Shuffle
Oya oya, make we start to do the Gaaga Shuffle
Ehnn, start to do the Gaaga Shuffle
 
I want to carry you, I want involve you
I want to follow you, I want to see with you
(Start to do The Gaaga Shuffle)
I want to carry you, I want involve you
I want to follow you, I want to see with you
Ehh, oy oya, do The Gaaga Shuffle
Brain on the Mix
Biano on the Beat
Do The Gaaga Shuffle
 

Download Mp3 Here

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â