Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

2Baba – For Instance

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from 2Baba which he titled For Instance. Innocent Ujah Idibia, known by his stage name 2Baba, is a Nigerian singer, musician, songwriter, record producer, entrepreneur, philanthropist, humanitarian, and activist. Prior to July 2014, he went by the stage name 2face Idibia. He is one of the most decorated and successful Afro pop artists in Africa. He is a celebrated African artist. Use this link below to stream and download this track For Instance by 2Baba

Lyrics Of For Instance by 2Baba
 
Jhii!
Jhii!
Who dey!
Wetin dey talk
 
Ooh
Chai
 
Eh!…No be small thing o… Eh
Yeh!
 
Ala Oyi e!. Ala Oyi e e!
Ala Oyi e!. Ala Oyi e!
Eh!
See
For instance
Say i be the one wey dem give
Chance
Say i be the one wey dey make
 
Plans
For all man to benefit Abi
To make we disagree
To Abi to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a
 
Distance
And That’s why you give them the
Chance
To do us …and turns to victim
Of circumstance
Them just dey ignore our
 
Existence
Dey create excuse dey use excuse
To buy chance
Ai, dem no want know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
 
Anytime we stand for resistance
When them in the act of
Exploitance
Abi we just be living in a
Trance, lord
Oh! my God!
Ala Oyi e!
 
The thing, what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say its so
So… Ala Oyi e!
 
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow s
… Ala Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
 
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you ala oyi eh
Ala oyi eh
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
 
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey. Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
 
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own
 
Stance
Shey I go create the scenery for
Better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money
Go France
Dey make suffer to full in
Abundance
Dey make me to wan run away
 
To a place wey e be say
I go dey feel like to break
Dance
Where dem go respect my skills
For instance
Where dem go no go just dey, dey
Play pranks
On top the people wey work the
Way
 
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with
Freelance
Their looting no dey give us
Assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart So
Ala Oyi e!
 
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
 
Affecting your being
 
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e!…
 
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!… Ala Oyi e e
E!… Ala Oyi e e e e!
 
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
(Till fade)

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â