Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Song Mp3 Download: Preye Odede ft Mera & Nolly – Still Standing + Lyrics

Posted by: || Categories: Music


Still Standing by Preye Odede

Download  song Mp3 by Preye Odede featuring Mera & Nolly. Use the link  below to get this gospel track.
Also download   other tracks  by Preye Odede HERE

DOWNLOAD SONG

Lyrics of Still Standing
Preye Again o
Script Music
eh eh

Mera,
They try to bring me down
But I’m still standing
Its Nolly, Son of the Most High

Verse 1
(Preye Odede)
Men may disappoint
Thank God, dey no be God
They want make I run comot
I’m still standing

Dem carry me talk
But today, dem wan follow me talk
Na Grace no be luck

(Mera)
I’m still standing

(Preye Odede)
Dem wan bury me
Dey no know say I be seed
Dem want Make I drown troway

Dem want make I cry
But I dey tell them
Ebezina, Chukwu Nonso
I’m still standing

Chorus
Jehovah, Nkem Madu o o
You no dey judge like Man
What You say You’ll do

Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I’m still standing

Jehovah, Nkem Madu oh o
You no dey judge like Man
What You say You’ll do

Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I’m still standing

(Mera)
Hey, My day don break o
You can say, Good Morning
As You dey see me so
Na Hin Grace You dey see, no dulling
My way too pure o
You cannot judge me
Cause You no be my God
You no understand
What’ve been through

I’m still standing
No more falling
Cause the Hand of the Lord
He dey carry me up
Praise the Lord eyea.

(Nolly)
Rapping in Igbo

Chorus
Jehovah, Nkem Madu o o
You no dey judge like Man
What You say You’ll do

Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I’m still standing

(Your love I dey feel everyday)
Jehovah, Nkem Madu o o
You no dey judge like Man
What You say You’ll do oo

Jehovah, Nkem Madu o o
Na You dey make me stand
I’m still standing

(Preye Odede)
People think say You go turn to your lost
Private Jet, You dey fly everyday
Baba God, Na Your Grace no be luck
People see dem go shout Praise the Lord eyea eh eh

Everyday, Everyday, Everyday
Everyday, Everyday, Everyday

Dey no want make You marry
But today na Your day
See as dem don dey spray you money eh eh
You’re still dancing

See Dollars and Pounds
Foreign currency everywhere
On Your wedding day
I’m still standing

Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Higher we dey go

Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Higher we dey go

Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Everyday, Everyday
Higher we dey go


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

1 Comment

  1. Anonymous says:

    From the day I came to know about praisezion, I have known excellency and glory…thanks a lot

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â