Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Victor AD – Doh

Download this track by Victor AD titled DohVictor Adere (born 2 August 1993), better known as Victor AD, is a Nigerian singer and songwriter. Victor began his music career in early 2014. He has worked with producers such as Kulboybeat, Kizzybeatz, ID Clef, Mr Nolimitz. Victor AD’s first music release was “Jowo”; the song became a theme song for Radio Continental. In 17 June 2018, Victor AD released the single “Wetin We Gain“, and was discovered by the management company Longitude Promotions in 2018. The music video for “Wetin We Gain” has garnered more than 9 million views on YouTube. Use the link below to stream and download DOH by Victor AD.

Lyrics of Doh by Victor AD

[Intro]
Red Eye yea yea
Ya ya
Its Victor AD nah nah nah yea
Pray for Grace my Gee
Pray for Grace o
Jaysynths on the beat

[Pre-Chorus]
No food for lazy man, no be for person wey get restaurant
Battery wey full go low, no be for person wey dey see steady light eh
If you don get today make you just dey pray no disturb others
Na only God know light wey go quench and that wey go bright

[Chorus]
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
My brother chop make I chop e yea
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
My brother chop make I chop eh

[Verse 1]
I want to keep it one hundred with you
This is no cap
And if I love you, I love you, I no be Migos this is old track eh
Oya straight from my heart I dey tell you
And I no fit dey whine you
And I just wan live my life, my brother
I no wan offend you
Oya why e dey vex you?
Why my progress dey stress you?
You carry elephant for neck and you say my small goat dey oppress you eh eh eh
why e dey vex you?
Why my progress dey stress you ah?
Live your life make I live mine brother
Make God do all the judging brother

[Pre-Chorus]
No food for lazy man, no be for person wey get restaurant
And Battery wey full go low, no be for person wey dey see steady light eh
If you don get today make you just dey pray no disturb others
Na only God know light wey go quench and that wey go bright

[Chorus]
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
My brother chop, make I chop e yea
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
My brother chop make I chop eh

[Verse 2]
Its either you pay attention or you bills
No time no time to be hating
Oh no ma paddy, Abeg o ma kpa mi o o
We get the same answer
It only to show my working
Omo dakun ma lo koba mi o
Dakun ma lo koba mi o

[Pre-Chorus]
No food for lazy man, no be for person wey get restaurant
And Battery wey full go low, no be for person wey dey see steady light eh
If you don get today make you just dey pray no disturb others
Na only God know light wey go quench and that wey go bright

[Chorus]
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
My brother chop make I chop
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
Doh Doh Doh
My brother chop make I chop eh

[Outro]
Jaysynths on the beat
Milla mix

DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »