Charly Boy – Potopoto
Potopoto by Charly Boy Mp3 Download
Download this track from Charly Boy titled Potopoto. Charly Boy, born Charles Chukwuemeka Oputa, 19 June 1950, is a Nigerian singer/songwriter, television presenter, publisher, and producer. One of Nigeria’s most controversial entertainers, he is best known for his alternative lifestyle, political views, and media productions, most notably The Charly Boy Show.
Use the link below to stream and download this song.
WATCH VIDEO
Lyrics Of Potopoto by Charly Boy
Hmm hmn hmn hmn hmn haaaa
Yekparikpa yekparikpaPikin wey no know wetin kill him papa
Hey dat same tin go kill lam oAburugijo ehenh
Aburugijo yes sir ehen obuu yekpe haa hah hah hah hahn Nija don hook o Yekparikpa o akpikijim ajukujam ajukujim ajukujam ajukujim ajukujigim jigim jigim jigimWhen I look up na commotion
And I look down na frustration As I look my side na poto poto Na so so poto poto To reach the top na connection If you no get person na stagnation When I look my side na poto poto Hahn na so so poto poto okOne day one day our Nija go gud o ajigijim
One day one day our mumu go do oHaa dis country dey fo our hand ha han
Rise up and take e command ha han We dey see dem we no dey blind o Ha han We must talk our mind o ha han Or anyhow anyhow man must die o yekparikpa HaahnHaa next level hotu water e leyin ya ga kwakwa nuka biko nu
Dem jus dey do us yeyeDem go dey use religion to cause plenty confusion Sometimes na tribalism Poverty and nepotism When hunger fire person e go weak e no go fit talk again Today today I say breeze go blow Fowl yaash go open eh masquerade de face go show o Hey today today I say barawo go know Say de owner dey for house Bad bad leaders dem go go
See dem with their big beleWhen I look up na commotion
And I look down na frustration As I look my side na poto poto Na so so poto poto To reach the top na connection If you no get person na stagnation When I look my side na poto poto Ha han na so so poto poto okOne day one day our Nija go gud o ajigijim
One day one day our mumu go do oHaa dis country dey fo our hand ha han
Rise up and take e command ha han We dey see dem we no dey blind o ha han We must talk our mind o ha han Or anyhow anyhow man must die o yekparikpa Ha han