Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Yemi Alade – Oga

Download this track by Yemi Alade titled OgaYemi Eberechi Alade (born 13 March 1989), is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artists in Africa. She won the MTV African Music Awards for Best female in 2015 and 2016 consecutively and was nominated for Artiste of the Year in 2015, making her the first female to win the MAMAs for Best female consecutively twice and nominated for Artiste of the Year. Use the link below to stream and download OGA by Yemi Alade.

Lyrics of Oga by Yemi Alade

Ice Water… Yemi Alade…
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Oga

As you see me
I be Oga, no be package oh
As you see me
Dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh
As you see me
For we side na big boys oh

Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh

(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh

Oga oga
Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga
Dem be think say na joke
Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo
Ebubedike… Ice Water
Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life

Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh

(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)

And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)

DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »