Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Victor AD – Fact

Download this track by Victor AD titled FactVictor Adere (born 2 August 1993), better known as Victor AD, is a Nigerian singer and songwriter. Victor began his music career in early 2014. He has worked with producers such as Kulboybeat, Kizzybeatz, ID Clef, Mr Nolimitz. Victor AD’s first music release was “Jowo”; the song became a theme song for Radio Continental. In 17 June 2018, Victor AD released the single “Wetin We Gain“, and was discovered by the management company Longitude Promotions in 2018. The music video for “Wetin We Gain” has garnered more than 9 million views on YouTube. Use the link below to stream and download FACT by Victor AD.

Lyrics of Fact by Victor AD

[Intro]
Wicked!
Its Victor AD nah nah nah Yeah

[Verse 1]
Girl I have been searching for one way I go describe you
I want to say it gentle I no want offend you
I want to be your man and I wan know your mind too
Wether you want me or not cause liver dey fail me
And I know you no dey bothered
Cause you don meet guys wey offend you
Baby if you let me
Girl I go (?)
Baby let me (?)

[Chorus]
Eledumare bless you baby
Ahh I no fit deny that fact eh eh eh
Na you wey dey for my mind
I no fit deny that fact
God settle down on Sunday create you baby
Ahh I no fit deny that fact eh eh eh
Na you wey dey for my mindI no fit deny that fact

[Verse 2]
Oh baby lay down your guard
Lay down your guard
I know they’ve done you wrong
But open your heart, open your heart
I know you can not trust but give me your loving
Not just your body eh
Oh baby lay down your guardLay down your guard
And you won’t believe say I’ve been searching for you baby on earth
I don try, I don try but e no dey connect
I don dey, dey wonder say na who I offend o?who I offend o?

[Chorus]
Eledumare bless you baby
Ahh I no fit deny that fact eh eh eh
Na you wey dey for my mind
I no fit deny that fact
God settle down on Sunday create you baby
Ahh I no fit deny that fact eh eh eh
Na you wey dey for my mindI no fit deny that fact

[Outro]
Eledumare bless you baby
Eledumare bless you baby
God settle down on Sunday create you baby
Eh I no fit deny that fact eh eh eh
Na you wey dey for my mindI no fit deny that fact
Tee-Y mix
Wicked

DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »