Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Terry Apala – Champagne Shower

Download this track by Terry Apala which he titled Champagne Shower. Terry Alexandar Ejeh better known by his stage name Terry Apala, is a Nigerian afrobeat and Apala hip-pop musician. Use the link below to stream and download Champagne Shower by Terry Apala

WATCH VIDEO

Lyrics Of Champagne Shower by Terry Apala

Sess the problem kid
NJ musicki
Champagne Moet we popping in the club
Terry Apala ni shogbo mi eh
Champagne Moet we popping in the club

Ina the club
Champagne shower
Eja kika to ta pelu eja shawa
Call all the ladies pelu Aunty Tawa
Make una follow me drink and chop my food before e sour
Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me
Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me

Omu Brandy omu shekpe ninu club how is that possible
If you no get money go sit down somewhere help me count the syllable
I’m spending my money kososhi moti mu codeine moti la roche
Many many designer see Versace check my account I gat many many money
I gat keyboard no monitor
The girls are licking my lolli-pop
They way I spend money dem dey monitor
Make I josi this kind of Hip Hop as we dey so alenu nbe
If you no fara bale you go ka nle
Wetin consign you for there gb’oju nbe
Effizzie nbe owo tun nbe ni yeah

Ina the club
Champagne shower
Eja kika to ta pelu eja shawa
Call all the ladies pelu Aunty Tawa
Make una follow me drink and chop my food before e sour
Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me
Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me

Go go go go check my profile
The money wey I dey spend na God dey provide
If you wan fara we mi check your account balance
K’ole mo’ye to ku nibe k’oma ba lo backslide
Many many girls wan follow me
Dem wan use dem backside kon fi gb’owo mi lo
Dem don r’owo lowo mi dem think sey
Terry Apala mo jo mugu mio l’opolo
Mushine city we are the best any contest we dey carry first
Like a King Kong we dey vex gan
We dey carry gun I nack my hand on my chest

Awon t’emi ni kin j’aiye lo
Woni kin gbadun lo
Champagne Moet we popping in the club

Awon t’emi ni kin j’aiye lo
Woni kin gbadun lo
Champagne Moet we popping in the club

Ina the club
Champagne shower
Eja kika to ta pelu eja shawa
Call all the ladies pelu Aunty Tawa
Make una follow me drink and chop my food before e sour
Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me
Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me

Ito ngbon mi eba mi wa gutter
Liquor momu up to one litre
Mo shayo lo mu mi lo morikas
People dey worry on top my matter

Omo moti shayo
Ninu club moti n’owo mi
Big girls dem dey wan go
Terry Apala moti gb’oro ni

Omo moti shayo
Ninu club moti n’owo mi
Big girls dem dey wan go
Terry Apala moti gb’oro ni

Omo moti shayo
Ninu club moti n’owo mi
Big girls dem dey wan go
Terry Apala moti gb’oro ni
Omo moti shayo
Sha sha sha sha shayo shayo shayo

Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me

Ma fara bale n’owo mi
Fine girls dem go dey follow me
Fara bale k’oma lo gb’odomi
Pretty girls and fine boys dey feeling me

Download Mp3 Here

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »