Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Tekno – TeknoBetter (Hope For Africa)

Download this track by Tekno which He titled Better (Hope For Africa). Augustine Miles Kelechi, popularly known as Tekno, is a Nigerian singer and songwriter, He is rated as one of the successful and most talented African musicians. His other hit songs include Dance. Use the link below to stream and download Better (Hope For Africa) by Tekno

WATCH VIDEO

Lyrics Of Better (Hope For Africa) by Tekno

Shey una no send epesin
Say na me send e pesin

Dey go do like dem no see say food e no dey oo
Dey go do like dem no see say road e no good oo (just tell me why)
Dey go do like dem no see say people dey suffer
This e nah yawa oo

And I pray one day. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And I pray one day. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager oo (like lager oo)
Because time e no dey ooo (time e no dey)

Isi ewu for sallah (isi ewu)
Raba ti de (raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey ehh eh)

We dey pray for prosperity (we dey pray o God)
For national security (we dey pray o)
Make we no see calamity (we dey pray o God)
Something like jagbajanti (we dey pray o)

See I no want to suffer
I no want my people to suffer
Me I want my people to jaiye ooo
Me I want my people to jaiye ori mi oo

Quality education
Hospital for Operation
So we no need to fly abroad
Everytime wey body dey hot

Dey go do like dem no see say food e no dey oo
Dey go do like dem no see say road e no good ooo (road e no good)
Dey go do like dem no see say people na corner oo (no light)
Things ma ya pa oo

But I pray one day. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And I pray one day. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo (better pass)
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light e go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager (like lager oo)
Because time e no dey (time e no dey ooo)

Isi ewu for sallah (isi ewu)
Raba ti de (raba ti de)
Naira equal to dollar
Because time e no dey (time e no dey eheh eh)

We dey pray for prosperity (we dey pray o God)
For national security (we dey pray o)
Make we no see calamity (we dey pray o God)
Something like jagbajanti (we dey pray o)

Ja ka bo le oo
Je ka lo ile ooo
Se ka ro leoo
Ma lo lo le wa
Je ma ko le wa
Je ma so te
Shey fa sho le wa
Shey ma wo le oo

Download Mp3 Here

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »