Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Song Mp3 Download: Preye Odede – Eyene Nyor (Marvelous)

Nigerian gospel act, Preye Odede drops off a new 2020 gospel vibe which he entitled Eyene Nyor (Marvelous). download below

 

Download Song Here

Song Lyrics

[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory

[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]

[Verse 2]

I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)

[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]

(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh

Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh

[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)

| Categories: Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »