Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Solidstar – Shokor

Download this track by Solidstar which he titled Shokor . Joshua Iniyezo (born November 8, 1988), better known by his stage name SolidStar Isoko or simply SolidStar, is a Nigerian singer, songwriter and performer. Use the link below to stream and download Shokor by Solidstar 

WATCH VIDEO

Lyrics Of Shokor by Solidstar 

Shaba, solidstar
O she be the judge, i be the case
We can’t do without each other
We stick together
She be the hammer, i be the nail oo we can’t do without each other
We stick together
My girl too fresh shokor
She fit to make a pastor to turn up
That girl too bad shokor
She fit to make a prophet to mess up, eh
I no dey see no other girl o wetin i want, eh
O baby carry everything o wetin i want
Hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh
My baby carry everything wetin i dey find
O she be the judge, i be the case
Eh, we can’t do with each other
We stick together (yeah)
She be the hammer, i be the nail oo
We can’t do without each other
We stick together
My girl too fresh shokor
She fit to make a cripple to standup
That girl too bad shokor
She fit to your boyfriend to mess up
Baby ikwara muwe ikwara muweee
I love to love you baby
I no go tire pretty lady
Ikwara muwe ikwara muweee
My baby carry everything wetin i dey find
Oooh
Eh eh eh
Uh uh uh
We can’t do without each other
We stick together
(Yeah)
She be the hammer, i be the nail oo
We can’t do without each other
We stick together, eh
I no dey see no other girl o wetin i want, eh
O baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh
My carry everything o wetin i dey find
Oooh
Eh eh eh
Uh uh uh
Eh

Download Mp3 Here

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »