Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


PC Lapez – Na God

 

Na God by PC LapezDownload highlife gospel track by PC Lapez titled Na God. Use the download link below to get this track by Na God by PC Lapez.

WATCH VIDEO

DOWNLOAD MP3 HERE

LYRICS OF NA GOD
Shey you see as I dey like this o
Omo Na God o
Shey you see as I fresh dey go
No be my power eh

Nwanne eh Na God o
Better house o
Eh na God o
Na God dey give o

Nwanne eh Na God o
Better motor
Eh na God o
Chukwu n’enye

Nwanne eh Na God o
Chukwu Abiama
Eh na God o
Onye onyinye

Nwanne eh Na God o
Yewe gaba
Eh na God o
Nwanne eh Na God o

Ukwa rue oge ya odaa
This life na turn by turn iye
E fit be your turn today
Tomorrow go be my own turn

Make you no give up at all
Tomorrow go better pass today
Make you no hurry for life
Cos everybody must collect eh

Make you no kill mama
Because of Mercedes Benz o
The kidney wey you want to sell
You remember say na God property eh

Odikata njo, Oga adi mma
Maka na ife di mma si na aka chukwu bia
Eh
Eh na God o

Nwanne eh Na God o
Ife anyi na eri o
Eh na God o
Nwanne eh Na God o

Our handiwork
Eh na God o
Ah ha ha
Nwanne eh Na God o

Say we dey go dey come
Eh na God o
Eyee
Nwanne eh Na God o

Say maga de pay
Eh na God o
Nwanne eh Na God o
You don dey hustle, But you no de chop

You come dey feel like say God no dey
Make you remember say, Farmer go first farm o
And after farming onono, E go harvest crops o
God go do that thing for you, That thing wey de bother you,

God go do do do do do do do do… do
Odum egbo Judea nekwa ndi fans mu ooo
Nekwa ha gozie ha
Opupu na mbata fa o di na aka gi chukwu o

Nekwa ha gozie ha
Ndi ruru gi uka meenu ka fa we fu n’anya
Nekwa ha gozie ha
Ndi na achi ha ochi meenu ka fa we kwete

Nekwa ha gozie ha
Ihe ha yoro gi nna
Eh na God o

| Categories: Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

3 Comments

  1. Thanks for God

    by Emmanuel on Jan 15, 2021 at 07:53

  2. Father Lord I bless your only name … Am grateful oh Lord … Lapez I love your music darling God bless you

    by Gift Johnson on Mar 20, 2021 at 11:03

  3. THANK U LORD

    by EBUSSUU NNAMU JAY PEE on Apr 16, 2021 at 00:07

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »