Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Olamide – 1999

Download track titled 1999 by Olamide. Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian hip-hop recording artist. He records in Yoruba and English. In 2011, he released his debut studio album Rapsodi while signed to Coded Tunes. YBNL, his follow-up album, was released under his label imprint YBNL Nation.

Use the link below to stream and download 1999 by Olamide.

LYRICS OF 1999 BY OLAMIDE

I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
 
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d’alapere
The hustle dey pay nw e k’aje ku kale
 
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d G
Dem break door
Dem carry gun
 
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
 
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o
O di dandan mo ma l’aluyo
B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B’oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b’eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
 
B’oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t’irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d’ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah…
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
 
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o
I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It’s time to organise myself…
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/1999-Olamide-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »