Let this powerful worship from Mercy Chinwo titled Correct. Mercy Nnenda Chinwo is a prominent Nigerian gospel singer, songwriter, and actress who rose to fame after winning the second season of Nigerian Idol in 2012. Born on September 5, 1990, in Rivers State.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Correct by Mercy Chinwo
Tidaba raba eh Tidaba raba eh Tidaba raba eh, oh-oh-oh
Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh Oh-oh-oh
For example See the life of Joseph o Like play, like play from prisoner to Prime minister Jesus na why I love You You dey do Your thing Your own way You no dey take excuse before You show for matter What of my sister Esther? From commoner to Queen o Na only You fit do this thing wey I dey yarn o Dem say na man know man o I tell them say na man know God o Na You dey give the best connection You make nobody become somebody
Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution, oh na-na-na Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh
Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na
Na You dey add extra to an ordinary man You turn e life around to an extra-ordinary life o You no dey play sekwe-sekwe (sekwe-sekwe o) Well, anything You talk, You dey do (talk and do)
Dem say na man know man o I tell them say na man know God Na You dey give the best connection You make nobody become somebody o
Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution, oh na-na-na Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh
Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na
Na you wey dey make life correct o Na you dey give me joy everyday o Lord in You there is no condemnation Ooh-ooh, yeah ai-ai-ai Iyo-o-o-o-o, ai-ai-ai