Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Jlyricz – Letting Go

Download this track from Jlyricz titled Letting Go. Jlyricz is a multifaceted Artiste; Singer, Songwriter, Poet and Author with over half a decade in Music, Creative Writing and Performing Art. Use the link below to stream and download this track.

Lyrics of God by Jlyricz

GodYour love na the finest thing wey dey my lifeGodYour love na the finest thing wey dey my lifeNothing come close no one fit to tryNa coz of You dem dey say I dey shineMe I dey shine oOh God na because of You I never lose my mindAll the things I don see for dis lifeFit to make a man go mad go madWhy I go tell You bye byeWhen na You get my lifeAnd na You dey lift me highWithout You I go go downThank You for your sweet sweet graceWhere me I go dey without Your graceAll I am na coz of Your grace oYour grace oSweet sweet Baba miI’m never letting goAmazing Baba miI’m never letting goSweet sweet Baba miI’m never letting goAmazing Baba miI’m never letting goDon’t don’t stopShower your blessings on me don’t stopThe way You dey loving me don’t stopI will follow You non-stopYou’re all I need LordThere’s no place I’d rather beThan Your presence oh Lord coz in You is everythingOh God na because of You I never lose my mindAll the things I don see for dis lifeFit to make a man go mad go madWhy I go tell You bye byeWhen na You get my lifeAnd na You dey lift me highWithout You I go go downThank You for your sweet sweet graceWhere me I go dey without Your graceAll I am na coz of Your grace oYour grace oSweet sweet Baba miI’m never letting goAmazing Baba miI’m never letting goSweet sweet Baba miI’m never letting goAmazing Baba miI’m never letting go

DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »