Welcome to PraiseZion

HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)

D’banj – As I Dey Go

Download this track from D’ Banj which he titled As I Dey Go. Oladapo Daniel Oyebanjo, better known by his stage name D’banj, is a Nigerian singer, rapper, businessman and the founder of Mo’ Hits Records with producer Don Jazzy. Use this link below to stream and Download As I Dey Go by D’ Banj

WATCH VIDEO

Lyrics Of As I Dey Go by D’ Banj

Dey go dey go dey go

As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money my raba
Some of them dey ask question na God write my story, my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye kokanye kokanye
Oh oh oh kokanye kokanye
Kokanye kokanye kokanye
Ah ah ah ah kokanye kokanye

Listen
God sef don forbid for me to be loser
Anywhere we go na we be the shakers and the movers
But if you don’t know you will never know
Tan ba so jekin je ko momaa duro jaye yii k ale

As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go
As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money my raba
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye kokanye kokanye
Oh oh oh kokanye kokanye
Kokanye kokanye kokanye
Ah ah ah ah kokanye kokanye

Tara tara tara tata do pu do do pa su papa
Piri papa piri piri do pa su papa

God sef go forbid for you to be loser
Shey na you shey na you and you want to be a super superstar
But if you don’t try you no go know
Bo n se pawo bo n se lola ko de duro jaye yii kale

As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go
As I dey go as I dey go as I dey go as I dey go as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money my raba
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye kokanye kokanye
Oh oh oh kokanye kokanye
Kokanye kokanye kokanye
Ah ah ah ah kokanye kokanye

Download Mp3 Here

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »