Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Daddy Showkey – Welcome Daddy Showkey

Download Welcome Daddy Showkey by Daddy Showkey. Daddy Showkey is a veteran Nigerian galala singer. His genre of music is called ghetto dance or simply ghetto. He was popular in Ajegunle in the late 1990s. He was born as John Odafe Asiemo but is known as Daddy Showkey all over the Ghetto. He hails from Olomoro Kingdom in Isoko South LGA of Delta State. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

Ẹ jọ’ọ ta ló ni mótò L A 7 7 1
Gbe kúrò lọ’nà Daddy Showkey fẹ’ wọlé
Abegi o person wey e get moto L A 7 7 1
Comot am for moto road Daddy Showkey wan come insi-i-i-de
Òní gbé mótò ẹ kúrò lọ’ o gbọ́ pé Daddy Showkey fẹ’ wọlé
Congratulation
And jubilation
Celebration
In our Nation
Una hear me
Congratulation
And Jubilation
Celebration
In our Nation
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Una hear me welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
How where you go a longtime welcome
Me dey for me here me still’n ghetto welcome
Hello mummy hello daddy welcome
Hi uncle hello aunty welcome
All the children how una dey welcome
All the people how una dey welcome
Boys and girl dem how una dey welcome
Man and woman how una dey welcome
Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
Una fit hear me again
Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
So me tell dem move on Daddy Showkey
I’m gonna to the top when you get to the top
You are go tey till they come
Me ball move on Daddy Showkey
I’m gonna to the top when you get to the top
You are go tey they go come
So move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
So me tell them move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say me run the show
So me tell them
Congratulation
And jubilation
Celebration
In our Nation
Una hear me congratulation
And Jubilation
Celebration
In our nation
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
Welcome Daddy Showkey welcome
How where you go a longtime welcome
Me dey for me here in the ghetto welcome
Hello mummy hello daddy welcome
Hi uncle hello aunty welcome
All the children how una dey welcome
All the people how una dey welcome
Boys and girl dem how una dey welcome
Man and woman how una dey welcome
Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
So me tell them
Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
So me tell them
Ẹ’ jọ’ o
Daddy Showkey l’ágbolé
Kò sí ‘yawèrè
No yawa
Kò sí ‘ fòyà
Ìbẹ’rù ò sí mọ’
Ire ni
Against galala
Move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
So me tell them
Move on move on move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
So me tell them
Move on move on move on move on Daddy Shoo
Una hear me holy Ba’Tanjaja know say you run the show
Una hear me
 

DOWNLOAD MP3 HERE

 

 

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »