Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Burna Boy – Anybody

Download this track by Burna Boy titled AnybodyDamini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists. He was awarded the African Artist of the year at the 2020 VGMA’s. In 2020, his album Twice as Tall was nominated for the same category at the 63rd Annual Grammy Awards, making him the first Nigerian with back-to-back nominations at the GrammysIn 2021, he won the award for Best World Music Album at the 63rd Annual Grammy Awards.

Use the link below to stream and download Anybody by Burna Boy.

Lyrics of Anybody by Burna Boy

Aww, awww
Gbese
Aww, awww

I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Money’s soon expected
Je kawon badi yen jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba tan fele, fele
Nack am something

You won chop bet you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon’, gon, gon gidi gon, gon gon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Oya ki gbe, je kan gbo

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah
Nack am something
To ba tan fele, fele
Nack am something

Money’s soon expected
Je kawon badi yen jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah
Nack am something
To ba tan fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba tan fele, fele
Eni to ba tan fele, fele
Eni to ba tan fele, fele
Eni to ba tan fele, fele
Eni to ba tan fele, fele
Eni to ba tan fele, fele

DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »