Welcome to PraiseZion



HOME |   |  DOWNLOAD APP |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Blackface – OMEWOROM Ft. Mc Loph & DaBeat Maker

Download old-time song by BLACKFACE which he titled Omeworom ft MC Loph & Beat Maker. Ahmedu Augustine Obiabo known by his stage name Blackface Naija or just Blackface, is a Nigerian dancehall, ragga, reggae singer and songwriter.

Use the link below to stream and download NICE UR PARTY by BLACKFACE.

 

Lyrics Of Omeworom by Blackface

Omeworomo jehovah omeworomo omeworomo
Jehovah omeworomo too much for me omeworomo
Omeworomo too much for me omeworomo omeworomo
He don do am he don do am he don do am for me ye
He don do am he don do am he don do am for me ye e
 
Why some people talk sey I no go make am
Dem no know sey Jehovah na alpha and omega
He see me through the stormy weather see me
Now my pocket so much elder I say you no be my
God why you dey pray make I fail but my god dey
 
By my side every day and night I dey pray sey make
My enemies prosper like me make dem fit to chop
Proper thank you for my son and daughter na you I praise
I go praise no other
Omeworomo jehovah omeworomo omeworomo omeworomo
 
Jehovah omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Omeworomo omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Omeworomo omewoya omewoya omeworomo
If no be you na where I for dey my landlord
For use me play but see me today I gat my
 
Own house and my private plane Jehovah
You too much for me and I no fit shout o
Fit shout o you fulfil my destiny take my
Offering I dey beg o I dey beg o cos am not
Worthy worthy am a sinner no holy holy
 
Do for my neighbour as you do for me
Shower on me with your blessing prospectly
Keneya keneya keneya keneya keneya chukwuname
Agame keneya keneya keneya keneya keneya
Omeworomo jehovah omeworomo omeworomo omeworomo
 
Jehovah omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Omeworomo omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Wetin you don do for me chineke na e don
Plenty if ibegin dey count e don pass plenty
 
Upon all the bad things wey me dey do any
Business I put hand just dey go through
Amarobidinedosi ebido weneni chineke
Ara ne otuto chai my guy we don dey move
Forward no be by power but by the grace of god
 
No be small thing that’s why you see me dey shout
Now a days unzukwa too much mouth anam no
Shows east west north and south posmeze ***
No doubt ***blackface ***
Omeworomo jehovah omeworomo omeworomo omeworomo
 
Jehovah omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Omeworomo omeworomo omewoya omewoya omeworomo
Omeworomo omeworomo omewoya omewoya
He don do am for me e e e he don do am for me e e e
Dem say I no go make am but baba god make I make am
 
*** thank you lord for my son and daughter he don do am
E e e he don do am e e ehe don do am e e he don do am e e e
Is another one again loud beat production blackface naija
Mc loph da beat
 

DOWNLOAD MP3

| Categories: Naija Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »