Nneka Egbuna – From Africa 2 U + [Lyrics]
From Africa 2 U By Nneka Egbuna Mp3 Download
Download song from Nneka Egbuna titled From Africa 2 U. Nneka Lucia Egbuna is a Nigerian singer, songwriter and actress. She sings in English, Igbo and Nigerian Pidgin.
Use this link below to stream and download track.
Lyrics Of From Africa 2 U By Nneka Egbuna
Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh Say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story ohAfrica, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger DeltaOh my Africa you are so beautiful Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but u, it is time to arise Take away your pride It is time to arise yes
We are living in a world, self centred
Making our own hell fire, all by ourselves And then we start with eye service, to make one notice us Can’t we see, the way we lie to ourselves Africa, Africa, Africa, Africa Come with me, arise, arise